means: "agree" or "agreed"


Example sentences​

I tok to im for di phone yesterday and e gree kom du am.

I talked to him on the phone yesterday and he agreed to come and do it.

Dem tel mi sey dey no gree wit yu.

They told me that they didn't agree with you.
Top